Godwithus NIG LTD

Godwithus NIG LTD The manufacturer of COLD WATER STARCH AND BLEACH

Why you still they boil water before you apply starch to your clothes like say you wan prepare eba, remember sayKerosene...
07/09/2016

Why you still they boil water before you apply starch to your clothes like say you wan prepare eba, remember say
Kerosene don cost, gas don cost, firewood don cost, charcoal sef no carry last!!
Why not try the new generation product of our time
GODWITHUS COLD WATER LIQUID STARCH
Very easy to apply/use
No boiling, No straining, dissolve easily in cold water!!!
How to use!!!
Pour little cold water in a bucket
Stir continuously while adding GODWITHUS LIQUID STARCH
Dip your habiliment fully in Godwithus Solution, remove gently, drip dry!!!
LOBATAN!!!
IF E NO BE GODWITHUS E KNOW FIT BE LIKE GODWITHUS
Try it an see the different

Why you still dey fear for the yamayama stains wey dey your white clothes?E don enter town gidigba like fulani herdsmen ...
03/09/2016

Why you still dey fear for the yamayama stains wey dey your white clothes?
E don enter town gidigba like fulani herdsmen oooo, the new ogbonge stain removal wey dey comot yamayama stains for clothes, water closet,tiles etc
GODWITHUS BLEACH!!!
E dey comot yamayama stains sharpsharp
WHO ART THOU STAINS BEFORE GODWITHUS BLEACH? THEY SHALL BECOME CLEAN SHARPSHARP!!!!
If you never use GODWITHUS BLEACH, YOU NEVER SEE BETA STAIN REMOVAL!!!

Address

Abeokuta

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Godwithus NIG LTD posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share