Janet Kaiza Inspired

Janet Kaiza Inspired Janet Kaiza Stitches: we sew females clothes of all kinds

Good morning my online family I don come again ohhhh Make this beautiful outfit πŸͺ‘πŸͺ‘I no dey collect big money oh And you ...
21/09/2024

Good morning my online family I don come again ohhhh
Make this beautiful outfit πŸͺ‘πŸͺ‘
I no dey collect big money oh
And you go get watin you want

Bring your material cheat me collect your outfit πŸ’―

If you get your own styles sef carry am come I go run am for you

Just slide into my dm

I go dey wait ohhhh

02/08/2024
Good day my Facebook family πŸ‘πŸ‘πŸ‘πŸ‘Your Mobile tailor don come again oh πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒI say make I remind una say I still dey sew fema...
02/08/2024

Good day my Facebook family πŸ‘πŸ‘πŸ‘πŸ‘

Your Mobile tailor don come again oh πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ
I say make I remind una say I still dey sew female clothes ohhhhhhhπŸͺ‘βœ‚οΈπŸͺ‘βœ‚οΈπŸͺ‘βœ‚οΈ
And make you no forget say I dey do home service like taking of measurement and picking of fabrics and na free of charge for that one πŸ’―
Make you no forget say we dey also run this matter for children sef

Feel free to chat me at any time or make you call this numberπŸ₯°
07063002523
Lets make your dream clothes a realityπŸ’―

Good morning lovelies I make beautiful outfit for any kind of occasion, trust me with your fabric and you won't regret i...
10/04/2024

Good morning lovelies
I make beautiful outfit for any kind of occasion, trust me with your fabric and you won't regret it
Just slide into my dm
07063002523

My works....How we start for the yearGrateful to God for my brand πŸ™πŸ™πŸ™
05/01/2024

My works....
How we start for the year
Grateful to God for my brand πŸ™πŸ™πŸ™

Good morning lovelies Trust me with your fabric and you won't have any regrets πŸ“ŒπŸ“ŒπŸ“ŒVery affordable and you will be in the...
26/01/2023

Good morning lovelies
Trust me with your fabric and you won't have any regrets πŸ“ŒπŸ“ŒπŸ“Œ
Very affordable and you will be in the comfort of your home, I will come deliver to you at your doorstep
Do have a wonderful day πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ

I sew they model
23/01/2023

I sew they model

Simple but classy Make this beauty for a very affordable price I'm just a dm away or call 07063002523
27/12/2022

Simple but classy
Make this beauty for a very affordable price
I'm just a dm away or call 07063002523

Make this beautiful and classy outfit you can rock to church, work, outtings  for a very affordable price Dm or call 070...
30/11/2022

Make this beautiful and classy outfit you can rock to church, work, outtings for a very affordable price
Dm or call 07063002523

Bring your two yards and make this beautiful outfits You can slay it with trouser or skirt At a very affordable price I'...
19/11/2022

Bring your two yards and make this beautiful outfits
You can slay it with trouser or skirt
At a very affordable price
I'm just Dm away or call
07063002523

Address

Yenagoa
Yenagoa

Telephone

+2347063002523

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Janet Kaiza Inspired posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Janet Kaiza Inspired:

Share