ZEE'S couture

ZEE'S couture Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from ZEE'S couture, Clothing (Brand), Bauchi.

I don come my people...😊Please make una patronize my little beginning..I dey sell clothes👚,shoes👠, and bags👜Na better qu...
30/08/2025

I don come my people...😊
Please make una patronize my little beginning..I dey sell clothes👚,shoes👠, and bags👜
Na better quality wey go make you shine anywhere you waka.
Price no go tear ur pocket💰
And I dey deliver to any location where you dey...💯
Abeg no dull na we go run you package 📦 wey go make people dey ask where you buy am.
DM/call 🤙😎09072684004 make you grab yours now

30/08/2025

Looking for a verified clothing vendor? Search no more! 🤝
ZEE’S Couture is here to keep you classy & stylish 💯
We’ve got 👇
👚 Classy & Trendy Outfits
👜 Chic Accessories
💰 All at amazing prices!
Click below to shop 👇

Address

Bauchi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ZEE'S couture posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share