Bukkies Collections

Bukkies Collections Your plug for premium vintage shirts & tote bags. Affordable style. Quality fashion. Nationwide delivery available. Send a DM to order

04/04/2026

Did you know? πŸ€”
Vintage shirts dey last longer because na quality cotton dem use make am.
Na why e dey always fine no matter how you rock am

02/04/2026

Soft, strong and fine πŸ’―
Our tote bags dey carry books, water bottle, laptop β€” everything.
Add am to your drip today πŸ›οΈ

Small sneak peek from our packaging table πŸ“¦At Bukkies Collection, we dey package your order clean and neat.You go always...
01/04/2026

Small sneak peek from our packaging table πŸ“¦
At Bukkies Collection, we dey package your order clean and neat.
You go always get wetin you pay for ❀️

31/03/2026
30/03/2026

Tote bags wey fine no suppose hard to find 😌
Lightweight, strong and perfect for everyday waka.
Choose yours πŸ’›πŸ–€πŸ€

Fresh drop! 🀩Check this vintage shirt – soft material, clean pattern, no stress.Who wan rock am this weekend?
28/03/2026

Fresh drop! 🀩
Check this vintage shirt – soft material, clean pattern, no stress.
Who wan rock am this weekend?

Welcome to Bukkies Collections Na here you go see correct vintage shirts and tote bags wey go upgrade your drip.Follow u...
25/03/2026

Welcome to Bukkies Collections
Na here you go see correct vintage shirts and tote bags wey go upgrade your drip.
Follow us make you no miss anything πŸ‘•

Address

No1 Jimba Oja Ilorin Kwara State
Ilorin

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Bukkies Collections posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share