Temi tee collection

Temi tee collection Am Temi !!!�" by name,I sell all kind of unisexoutfit���,fashionable bag���,unisex Sanders�

Available right naw
25/02/2026

Available right naw

WATIN MY EAR 👂HEAR TODAY BE THIS!🥺All these gen z girl wey dey Lagos , tinubu suppose invite them for A*o rock and ask t...
04/11/2025

WATIN MY EAR 👂HEAR TODAY BE THIS!🥺

All these gen z girl wey dey Lagos , tinubu suppose invite them for A*o rock and ask them wetin be their problem coz their wahala 😄don to much for this country .

See me wey I enter bus this hot 💥Saturday afternoon make I go hustle for for my daily bread ,na im this girl enter too come siddan near me 🦹‍♀️, she dress like say na America we dey with her big shoe👢 and big headphone 🎧like person wey dey go fashion show . Anyways, na their time ,make them dey enjoy🥰, Nigeria shege never reach them , na ticktok and snapu💃 chatu🥰 be their saviour for now, dem no know say things hard .

So this girl just dey happy , the listen to music🎧🎼, dey press her iPhone 📱like person wey win jackpot .

E reach time to pay conductor , the girl give conductor 1k💸 and tellam to keep the change , she say joy full her body , conductor sef shock 🥺, for him mind him think say na Yahoo girl .
Me wey no get joy just dey take one eye😉👁️ dey look her while my mind dey for the business wey I want go do .

One girl wey siddan near us ask the Gen z girl , wetin be her secret , why she dey happy💃😁 like this make she tell her. Na im the girl tell her say e get one customer wey dey sell female wear wey im name na "T- square"🥰
She dey sell chip chip wears👗👘, shoe👡👠, bag 💼and so on specifically she dey sell male wears👔👕, she dey live for Ipaja Lagos, say since wey she start to dey buy im cloth,, that e so good and nice , say the product na luxury👗 and e too dey cheap .

The girl come ask her how she fit take buy and which number she fit call . The girl tell her say dem even get other Adorable girly 💫💍👓👡items ever! From trendy tote bag👜👝 to cute water bottles🥤 and so much more and also gave her the number of the company which is : 📞07070394719
WhatsApp:
📲07080292850
📲09041243665.

Well, as i get sharp ears👂 ,na im make I gather these informations come give una oo👄. Make una buy come buy male👕 and female 👗wear from "T-square" rush now and enjoy good quality🪄🛍️🛒 of cloth with good price .

😃😚
27/10/2025

😃😚

Address

3, Unity Avenu, Fafunwa, Ipaja
Lagos

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Temi tee collection posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share