16/10/2026
Na why I no dey dance during praise and worship be this ooo! 🤣😭 See person wey God create with two legs, but once praise starts, the legs go behave like say dem no know me! 😂😂
My mouth fit shout HALLELUJAH! with full energy, but my body go just dey there like special guest wey no wan participate. 😭🤣🤣
Abeg, no judge me ooo! Everybody get their own way of praising God. 😂😭❤️
Happy Friday, my people! 🤣❤️