Madu Chibugo Official

  • Home
  • Madu Chibugo Official

Madu Chibugo Official I'm a wife �, digital creator and fashion designer �,Ai content creator..

12/10/2026

Beautiful evening everyone 🥰..how many of you still have this olden days deep freezer in your village...If if you have ever drank water from this pot ,say hello 👋..

Tenant vs Landlord 😂🤣.. osubirilla ooo who be landlord again ❓...the matter go long ooo 😂😂..
10/10/2026

Tenant vs Landlord 😂🤣.. osubirilla ooo who be landlord again ❓...the matter go long ooo 😂😂..

10/10/2026

If you be landlord wetin you go do 😂😂.. because this one na see finish, confirm one 🤣😂..

Good evening guys 🥰 Dinner is ready 😋, eat or pass ❓..
10/10/2026

Good evening guys 🥰
Dinner is ready 😋, eat or pass ❓..

10/10/2026

With Jessie Didi Courage – I just got recognized as one of their top fans!

10/10/2026

With Amuche Okenwa – I just got recognized as one of their top fans!

10/10/2026

With Damian Peace – I just got recognized as one of their top fans!

08/10/2026

When you dey busy dey enjoy your shawarma yesterday ,you call me now you don kolo ,your wig don scatter 🤣😂..you still dey give me condition on top , make una put mouth for this matter ooo 😂😂😂..

08/10/2026

My people make una come ooo,my dog don craze ooo 😂😂 after enjoying shawarma yesterday, now see the result 🤣..wig don scatter,eye don turn red , wahala don state, wetin I bgo do now 😂😂..

07/10/2026

Please you guys should clear road for this fine girl,make she pass 🤣😂😂..have you seen a fine girl today 😂..

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Madu Chibugo Official posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Want your business to be the top-listed clothing store?

Share