Mummy Ben Fashion World

Mummy Ben Fashion World Mummy Ben fashion world is here to entatain you all with different content 🥰💃 we do some makeup totoria and other entertainment ���
(2)

08/09/2026

Our soup is ready yummy yummy 😋


08/09/2026

Na only okra I say make I go buy oooo🤣🤣🤣


08/09/2026

Much G.O wey nor dey see who dey zuzu for dat side 🤣🤣🤣🤣I really enjoy this yummy potato 🥔 with fried egg and vegetable sauce yesterday 🤣🤣🤣🤣💃🏾💃🏾


07/09/2026

You say make I nor make shakara keeh 🤣🤣🤣🤣🤣 wahala for
Who my Happiness dey give eye pa!n
My amazing lover's I love you all ♥️♥️una own nor go spo!l oooooijn amen 🙏


07/09/2026

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I nor fit laugh ooooo🤣🤣🤣🤣🤣my mood right now 💃💃💃💃💃💃💃🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 e just dry sweet me 💃💃🤣🤣🤣🤣🤣🤣 today sweet me ooooo 💃💃💃💃


07/09/2026

Join me in my yummy kitchen let’s prepare yummy delicious meal together 🤣🤣💃💃



07/09/2026

Na Ozeba season we dey so ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 omo nor be small tin ooooo we had fun last night club was lit 🔥 hubby wan use enjoyment off me 🤣🤣💃 clock itttt 💃👌😂we nor dey see who dey c$y ooooo dem go c$y tire we nor Dey see dem 🤣🤣🤣🤣 my amazing lover’s una happy new week my lover’s wey get sense 💃💃👌👌❤️❤️ I love you guys ❤️❤️ but for hat€rs the person go c$y blo0d 🤣🤣🤣🤣


06/09/2026

My daddy say make we go enjoy tonight 💃💃💃💃🤣🤣🤣 but I pray make I nor sleep ooooo🤣🤣🤣💃


06/09/2026

Still on our visit to aquruio 💃🏾💃🏾🤣na our blessed kid enjoy this holy pass us 🤣🤣


Indirizzo

20144, Milano
Milan
20144

Sito Web

Notifiche

Lasciando la tua email puoi essere il primo a sapere quando Mummy Ben Fashion World pubblica notizie e promozioni. Il tuo indirizzo email non verrà utilizzato per nessun altro scopo e potrai annullare l'iscrizione in qualsiasi momento.

Scelte rapide

Condividi