02/12/2022
Tailors Dem too dey charge to sew cloth, short fine gown them & 2piece....no be small block them dey charge
Oya oooooo🗣️🗣️🗣️🗣️🗣️
*K**i Dee stitches* say come sew those fine fine short gown, kimono sets & 2piece when you like with shikini money with your materials for their *orishirishi Christmas sales*
*From 4th-9th December 2022* and if your order reach 15k con pass sef you go get yanfu yanfu gifts from them
👇🏼👇🏼👇🏼👇🏼👇🏼
Wa.me/+2348166372246