07/12/2021
Clearance sales!!!
If you snooze you hear sold out. Carry your money and come cheat me by 9:pm today, I no Sabi money, nah awoof one week sales we dey. Nah sales wey vendor no dey like do i dey doπ€
I will start posting by 9:pm
From 1,500_2,500 only.