10/11/2025
Happy new week fans!
Eyin temi, I don bring am come again o!
You sabi say for here, we no dey dull when it comes to fine, classy bangles wey go level up your look without stressing your pocket.
Step in style this week come shop or send us a DM sharp sharp!
Mind you our 5% discount is still on buy fabrics of 5 yards and above to enjoy the discount
📍Available in store & for delivery