Ko ko gist

Ko ko gist My wonderful "OBODO families and friends"
I welcome all of una, to this KO! KO! GIST page......
This page called KO!

GIST..I personally make am so that we go de discuss Mataa, wey Mata & wey go bata our "OBODO NIGERIA"... Abeg my "wonderful OBODO friends and families" make we put mouth 4 any Mata wey enter our KO! EYE..ABEG make we no live the Mata 4 ONLY matayas oo... Your KO! VOICE de 100% needed... Thank u my OBODO families 4 UNA LOVE i heart una all......

Address

Makurdi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ko ko gist posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share