JOY Anabel

JOY Anabel A fashion designer and a Baker
(3)

22/04/2026

Yes am a fashion designer
I sew joggers, hoodie, polo, shorts, gown etc
Contact 08132281672 or 08158188914 to place your order

Send a message to learn more

21/04/2026

😭😭This is not fair na😭😭

So yesterday I wanted to make bread but on the process of taking the measurement i discovered that yeast inside the container has spoil , so i rushed out to look for where i can buy but unfortunately i couldn't find it in any store within my street, and i can't spend up to #600 going to the market to buy yeast of #200, e no make sense 🤷‍♀️
So i converted the dough to buns, it was in form of Mgbadume but it taste good.

Make una come take small 🥰

19/04/2026

Happy Mother's Sunday to My Mummy ❤ and all the mothers in the world

I miss my Ibadan(Oyo state) baby Boy Zoe❤❤ and his Mum🥰This boy no dey use eyes see people wey dey quarrel 😂, once he se...
18/04/2026

I miss my Ibadan(Oyo state) baby Boy Zoe❤❤ and his Mum🥰

This boy no dey use eyes see people wey dey quarrel 😂, once he sees two people exchanging works he go start crying and running 😂😂😂

Zoe my boy, I miss you so much🥰🥰

With Nwa Mama Ogoo – I just got recognised as one of their top fans! 🎉
17/04/2026

With Nwa Mama Ogoo – I just got recognised as one of their top fans! 🎉

17/04/2026

😭😭This life self😭😭

Oya ooooo, meet my Oyibo friend wey dey teach me cat walking 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣

16/04/2026

😳😳Is this possible?😳😳

The first time am buying one egg for #100 since past 5years.

E shock me oooo, I didn't really plan to buy egg but when the seller told me the price I decided to buy 2, if to say I get extra money na to buy one crate 3k or even ½crate #1,500 chai 🤔🤔

How much are they selling egg in your Area?

🤗🤗 The best Honey is here,🤗This Honey is for those who truly know the value of pure original Honey,  nothing was added t...
15/04/2026

🤗🤗 The best Honey is here,🤗

This Honey is for those who truly know the value of pure original Honey, nothing was added to it,

Try us today and thank me later,
Contact 08132281672, we deliver nation-wide

14/04/2026

😭😭This is Serious 😭😭

The patience dog don dey
drink Pap without Milk oooo🤣🤣🤣

13/04/2026

😭😭 But why???😫😫

To buy raw ọkpa for market now no be small money oooo

But nevertheless, I prefer cooking the ọkpa by myself because I don't understand how some people dey cook ọkpa like say na soup them dey cook😏😏

Like I no understand

Wetin concern Crayfish, Maggi and Scent leaf with cooking ọkpa??😒😒

You no go know whether na ọkpa you dey chop abi na moi-moi.

Chineke Umunwanyi mere mmadu ebere 🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️

Send a message to learn more

🤣🤣Do you know that🤣😂If na my type all this makeup sellers dey do business for errh, hunger for don kpai them finish maka...
12/04/2026

🤣🤣Do you know that🤣😂

If na my type all this makeup sellers dey do business for errh, hunger for don kpai them finish maka chi🤣🤣🤣🤣🤣

Chineke Umunwanyi mere m ebere 😂

Happy Sunday from this Makeupless Babe😜😜

Address

Onitsha

Telephone

+2348132281672

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when JOY Anabel posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share